COLLECT Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Big boy dantii na me dey here so
Oluwa dantii
Yeah eh eh eh eh eh eh
YEAH, cheee
Looku looku no mumu oluku
This your corner corner way mi i no gbadu
And the things you dey do with do
E dey make the boy shout e ge gbum mmadu
If you talk you go collect
Collect
You go collect
Collect
And you go see yaba buluku
Kpo kpo di kpo kpo kpo
Yaba buluku
Brother leave me make i live my life
I say e no concern you, AWAY
E no concern you
Ebelebe bo e no concern you
Abeg leave me make i live my life
I say e no concern you
Away e no concern you
Ebelebe bo e no concern you
Ebelebe
Make i give you the kpe kpe kpe
And if i give you the kpe kpe kpe
Shey you go like kedike ke ke ke ke
All my boys are ballers
Bad belle, i say make you bone that thing
All my boys are ballers
Bad belle, i say make you bone that thing
Kilomi kilomi kilomi
Everything our hand e dey touch e dey be
Back in the days dem no been send me
Now my sound e dey buss like baby shit eh
Where the money
I dey find find the money
Where the money
I dey find find the money
Come over make i give you combo, yeah
Come over make i give you combo, eh eh eh
Come over make i give you combo, yeah
Come over make i give combo, yeah
Abeg leave me make i live my life
I say e no concern you
Away e no concern you
Ebelebe bo e no concern you
Brother leave me make i live my life
I say e no concern you ,AWAY
E no concern you
Ebelebe bo e no concern you
Ebelebe
Make i give you the kpe kpe kpe
And if i give you the kpe kpe kpe
Shey you go like kedike ke ke ke ke
All my boys are ballers
Bad belle, i say make you bone that thing
All my boys are ballers
Bad belle, i say make you bone that thing
Kilomi kilomi kilomi
Everything our hand e dey touch e dey be
Back in the days dem no been send me
Now my sound e dey buss like baby shit eh
Where the money
I dey find find the money
Where the money
I dey find find the money
Dantii ma pa mi na
Klazzi ma pa mi na
Dantii ma pa mi na
E ge ge ge
Kpos
Spyritmyx