Area! ft. SGaWD Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2022
Lyrics
Oya who goes?
Young KO from Abagbon Close
Who get mind? You go chop elbow
Zino pikin no dey use me joke
Nine years old when I first leave ummu
No role models, no stunt doubles
Na who run first go dey do like mugu
Walk by faith, make I step with hustle
No lose guard when you dey for the jungle
Too many thoughts, too much pressure
Faaji, focus, equal measure
Three point five in my chest, first level
Small time reach, e be q like petrol
First oz in the tine, God bless you
Two months off, make my eye just settle
Bought two whips, see the Lexus bezel
Sapa no get zip code, olopa no get zip code
Every moment, feels like a day
No do padi padi anyway
Better wake up, get this pay
Tryna blocc my shine huh?
Where dem, where dem dey?
Day by day
How many ways?
How many times did my momsi say, walk by faith
Small time, no muscle, no long talking, only grace
If I get strong head, na my OG yans I dey use maintain
Bro bro
Why you Dey Chop on your own
Why you Dey ball on your own
In short , I keep my head down
And my biz on the low
If e Dey go e Dey go
If e no go dey my zone
I hope my niggas wish me well
And if they don't, I pray them pussy boys somehow end up in hell
And I'm this close to giving up as well