Love And Attention ft. Dreysungz Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2022
Lyrics
Omo e go be tunsky
Cos nobody fit be like that
Dem no wan hear me
Cos pepper never rest
Every time i try to say
Something dem dey vex
For Instagram dem be
Acting like the best
For reality dem can never contest
See I've been all up in the trenches
That why nobody fit to stop me
Its been a long time coming
Thats why me no settle
For small things
Rude boy
Have you ever seen a
Guy like me
You can never ever
See a guy like two tunsky
Ain't no bagger fit to
Come my zanga
Cos my nicurs gonna
Crush like trailer ahh ahn
Too much enemies dem be hating
Buh still dey feel my melody e
I just wanna be on top yea
Me need love and attention
Ahh Ahh
Ah Ah Ah Ah Ahh
Ahh Ahh
Cos i gat only one life
Ahh Ahh
Ah Ah Ah Ah Ahh
Ahh Ohh
Sometimes wey be say
Na o Jah o Jah
Be the only thing wey dey my mouth
And a lot of days
Wey me no see food chop
Buh na only Jah Jah
Dey my mouth
No be say na mouth
No be say na clout
Anywhere me step on
Right now dem bow
Still dem chase all of the
Bad man out
Am a motherfucking star right now
Rude boy
A lot of dem no want make i rise
Buh my mama no want make i fall
I see the fake love
Upon dem eyes
Thats why me stand tall
And me never fall
Dem no wan hear me
Cos pepper never rest
Every time i try to say something
Them dey vex
For Instagram dem be
Acting like the best
For reality dem can never contest
See I've been all up in the trenches
That why nobody fit to stop me
Its been a long time coming
Me need love and attention
Ahh Ahh
Ah Ah Ah Ah Ahh
Ahh Ahh
Cos i gat only one life
Ahh Ahh
Ah Ah Ah Ah Ahh
Ahh Ohh