
Enemies (Tunnel Vision) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Where you for dey wen man never chop
Where you for dey wen things never soft
O da idan mo o jah, o jah
Baba Teddy Temz lomo
Wetin man don see, wetin man don see ooo
Mi o le sotan, aaahn aaahn
I just dey find money, Money ooo
Mi ole waku ooo, waku,
Dem wan put man ooo, Man ooo, For under pressure, pressure
Tunnel vision, Tunnel vision
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry even though dem go try
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry, even though dem go try
Kole baje oo
Baba Teddy Temz lomo
Style o common
Omo Babalola ni mi yeah
Owo be omo Jekomo
But man no fit let dem know
Wan da, Wan da idan mo, wan da
Man on a high frequency mode
Dem no fit touch my spirit now
Where you for dey wen man never chop
Where you for dey wen things never soft
O da idan mo o jah
Its about time you realize
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry even though dem go try
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry, even though dem go try
Kole baje oo
Kutu pa Kutupa, As I stand my ground
No one fit to touch my crown
You know say man affi stand elegant
Stand fit, Man is a star
Living among the clouds, No one can't keep me down
Man no contender, Ma affi own the crown
Oya stay in your lane, Sempe down
Where you for dey wen man never chop
Where you for dey wen things never soft
O O da idan mo o jah, It's about time you realize
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry even though dem go try
Enemies no fit see me cry, even though dem go try
My enemies can not see me cry, even though dem go try
Where you for dey wen man never chop
Where you for dey wen things never soft
O da idan mo o jah
Its about time you realize
Wetin man don see wetin man don see ooo
Aaaahn Aaahn, Wetin man don see
Money ooo, Mi ole waku ooo,
Dem wan put man ooo, Man ooo, For under pressure, pressure
Tunnel vision, Tunnel vision