Baba Run Am Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Baba Run Am - Yomi Ikuesan
...
i fit no sabi whta i t take i no get man wey go do me best but e no mean sey me i no go cash out if baba run am we go do de cash out
i fit no sabi what it takes i no get man wey go do me best but e no mean sey me i no go cash out if baba run am we go do de cash out
so i go run and i go pray me i go wait till my blessing go come my face and i go do wetin me i know, and i go do wetin me i know
baba run am run am baba go run am run am baba run am baba go run am run am
jejely jejely i dey hutsle my way i no course trouble oluwa go straite to dangote you go pick up the call he no go gain no body wey no go get no body wey God forget oju logbesi ejashehu lenle tiagaooo
and i go do wetin me i know
and i go do wetin me i know
and i go do wetin me i know
and i go do wetin me i know
baba run am run am baba go run am run am
bab run am run am baba go run am run am
my brother no do wetin u no know
my sister no go were you no know
because wetin dey reality e pass 7 8 u no dey run oo
i fit no sabi all the best i no get man wey go do me best but e no mean say me i no go cash out if baba run am we go do de cash out
i fit no sabi all the best i no get man wey go do me best but e no mean sey me i no go cash out if baba run am we go do de cash out
so i go run and i go pray and i go wait till my blessing go come my face
me i go do wetin me i know
baba run am run am baba go run am run am
baba run am run am baba go run am run am
baba run am run am baba go run am run am