Dead Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Shey you wan dead
Shey ogun wan kill you
Say we rugged fuck what dey say mo yara binu
Shey you wan try put your mouth for wetin wan kill you
That smallie wey dey make you brag swear she gon leave you
I'm a nigerian guy
Check out my chains omo feel my ice
Enemies no wan free my life
Shit so crazy can't sleep at night eh
Shebi you wan try me
Two AM omo shey you wan dead
You in my head like an evil child
Turning round the sheets like I peed my bed
In my head feel so stressed
At the same time feel so blessed
I don't even know how I start to dey vex
I love my life man I can't complain but the way that the evil dey try to unveil
Feel it inside like I'm bout to explode
The more that I try to be free the more I feel like I'm tied to a chain eh
Shey you wan dead
Shey you wan piss for your head
Shey you wan wept shey you wan bled
Shey you want make men gun for your leg eh
End of the day love your neighbor nor mean say man dey fear
Can't show me love omo show me respect
Been dead before life I don't give a damn eh
Shey you wan dead
Shey ogun wan kill you
Say we rugged fuck what dey say mo yara binu
Shey you wan try put your mouth for wetin wan kill you
That smallie wey dey make you brag swear she gon leave you
Let a young man live
Telling all my demons just let me breath
Me I nor well omo me I dey sick
Long I don dey hustle omo let me eat
And I ain't saying please
I'mma freeboy I just wan stay free
Son of Jehova you can't touch me
End of the night I'm always gon win
You say you a stepper let's step
Manage your ego like pep
YB Pizzy me I no like threat
Omo where I come from we dey use life bet
And I no like stress and I no like pressure
Niggas get jealous and they wan come test you
I don't need help move myself like Tesla
Since you no chop dem go wan come press you