
Wait Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
They call me rollingz baby
Shey be you go wait o
You go wait o
Abi you go wait o
Shey be you go wait o
You go wait o
Abi you go wait o
You dey blow like smoke wey Commot from nyash
Everytime You pass all the boys dem holla
Kedu Ka isi pasa wa na imeobi
I go chop you daily like Indomie
I go spend my money untop Your ekelebe
Baby touch my bear bear make i Holla ebelebe
Dem say country hard that one Na story us we go dey ball we Go dey kpoli
Shey be you go wait o
You go wait o
Shey be you go wait o
Abi you go wait o
You go wait o
Shey be you go wait o
I swear I don tire no be run I Run but I tire
Fire on the mountain with no Water
Anywhere I face be like dem go Fire my guy dem go fire
I swear Dem go fire dem go fire dem go Fire
Wetin man go do na to Runaway where we go go Maybe faraway
We gats keep pushing mother Land
Mama wey carry Ejima must land ehhh
Wetin man go do na to Runaway where we go go Maybe faraway
We gats keep pushing mother Land
Mama wey carry Ejima must Land ehhh
Shey be we go wait o
We go wait o
Shey be we go wait o
You no get money
You no carry honey
Shey be you go wait o
You go wait o
You no carry motor
Baba landlord kolo o
Shey be you go wait o
We go wait o
You no hold wallet
You never collect
Shey be you go wait o
You go wait o
Shey be you go wait o
Shey be you go wait o
You go wait o
Abi you go wait o