
Who Be That Guy Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Who Be That Guy - WeAreTheNew
...
Eh
Eh eh eh say eh ye ah ah ye say say
Who be that guy wey dey heal the sick
Okay heal the sick
Who be that guy wey dey raise the dead o
Ehhh raise the dead o
Who be that guy wey dey show you way joorr
Ehhh show you way
I say who be that wey dey show you love
Ehhh show you love
Oya wetin be hin name
He’s name is Jesus, Jesus, Jesus
J E S U S
He’s the king