![Be mine ft. daBlixx Osha](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/06/b6455bfa8f324bcaa6b467625b0cb1c7_464_464.jpg)
Be mine ft. daBlixx Osha Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Sauckeyz ra oh my God
Before I call my name boy Westkiss yeeyee o
Eh
Marleba
Ah
We the king of the new
Marley
Westkiss
I don’t believe in miracle
So my dream don come true
So much girls but I choose you
For the long time I paid my dues
For the season I never lose
Watin she carry na German-juice
Wise man she turn me to fool
Sharp man she make me cool
I kno go like she fine sha
She con fine pass Tasha sha
She Dey steady steady gimme sha
Anything she go want I go give her
Bad belle gonna hating
Million dollar no go do me oo
Owo mi bami dapada
Ti o ba si Ubar oje gbo okada
Dablixx oshaa
Oh
This girl too fire ah
Bad fine girl no ashana
O bad bi Aminat papapa
I know she fine pass Tasha ah
No chop am claim am mi o fe da asha sha
To your Question
I gat answer
One man mopol mi o lo bouncer sha
I get good vibe
No bad sign
Je n gbe lo ki awon temi ni worowasain
If na death warrant for you o ma sign
Promise I’m gon do what I did last night
Black diamond file won da mo
Awon omo igboro a ni mama
Marley na skinny boy one fine boy
Ah
Dem Dey da sha sha
Marley lowo bi *********
Westkiss
They can do what they wanna do
My baby no go fear you
They can say what they wanna say
Me self no go fear you
Baby be mine
I’ve been waiting for longtime
You too glow like star shine
I swear to gone you fine pass Tasha
Baby be mine
I’ve been waiting for longtime
I swear to gone you fine pass Tasha
This love they control me
This love is on control
You be mine controller
In the rain season
I be your umbrella
Angela wa sibi kalo fela
You see westkiss and Dablix
Awon ton lelele ta n le ba