Time Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
They call me Joybaba
Na so things dey be for this life oo
A lot of things man done see for this life oo
No one is ready to backup, they just wanted ready made packages
If no be baba God wey dey my back dey block all leackages
Ehn carry me dey go carry me carry me dey go
Carry me dey go carry me carry me dey go
They say dey go raise me up iro ni dey no get my time
Na you dey lift me up continue let this be my time
(Let this be my time) Let this be my time
(Let this be my time) Let this be my time
(Let this be my time) let this be my time
(Let this be my time) Standing to my feet accept no defeats
Thinking with my sixths to yield what is sweet
Walking alone in my street abeg no be beef
They say I too strict no crime if that's what they feel...
Aimasiko loun damu eda o
Igba eda dandan ni ko ni ye eda oo
Just stay by me don't let me down
I believe you come give me crown
People wey love me baba raise them up
Make things right o lord lift us up yeh
Ehn carry me dey go carry me carry me dey go
Carry me dey go carry me carry me dey go
They say dey go raise me up iro ni dey no get my time
Na you dey lift me up continue let this be my time