Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Mickey Mouse


It's ur boy Jimmy it's ur boy Jimmy

ICEE

It's ur boy Jimmy it's ur boy Jimmy


As a vibe King say when I top on the flows Drip fresh things dem be calling my phone

Gat no time grinding praying for more Six months down but I gotta be strong

See I don cry yaah man don try yaah, Grinding any level man I'm back stand down

Never test my patience imma gun ya down Strolling with my kush cos I gat no time eh


Don't my test patience nigga never test my patience

Baby come gimme the riddim Jimmy Ice wan touch ur kele make arrangements ehh

Don't my test patience nigga never test my patience

Baby come gimme the riddim Jimmy Ice wann


No con dey test me I getti fire wey burn in my liver

No con dey test mi meee, boiling and vexing

Dem be dey test me I getti fire wey dey burn in my liver

No con dey test mi mee, boiling and vexing

Uh nuh nuh


If I take one step dey wan bend am If I take two Steps go bend down

Jewon so fun won pe nah their problem, Hustle getting money nah my target

Luku luku bam bam sheki sheki mama Kushing steady vibing grinding till we light out

No dey looku uche face omo japa oh huh ooo


Mo tun gbe dey omo sho da mo say Jimmy craze on vibe won da mo

Mo tun gbe dey omo sho da mo Awon te mi gan gan won da mo

Mo tun gbe dey omo sho da mo say Jimmy craze on vibe won da mo

Mo tun gbe dey omo sho da mo Awon te mi gan gan won da mo


No con dey test me I getti fire wey burn in my liver

No con dey test mi meee, boiling and vexing

Dem be dey test me I getti fire wey dey burn in my liver

No con dey test mi mee, boiling and vexing

Uh nuh nuh


Don't test me Don't test me uh nuh nuh

No testing God's blessing uh nuh nuh

Don't test me No testing uh nuh nuh

God's blessing God's blessing


Don't test my patience Nigga never test my patience

Baby come gimme the riddim

Jimmy Ice wan touch your kele, make arrangements eh

Don't test my patience eh nigga Never test my patience eh

Baby come gimme the riddim

Jimmy ice wan touch your kele, make arrangements eh

Uh nuh nuh


Mickey Mouse

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status