Outta My Head ft. Praiz Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2014
Lyrics
Intro
Wetin you dey do my for my dream oh boy
I dey see you anytime wey I sleep oh boy
See me I don’t need this thing oh boy
But in my head, you’re invading me oh boy
Wahala dey cuz you must be one of a kind
Wahala dey cuz you won’t get out of my mind
Wahala dey I wanna go back to the time
Wahala dey
When you were outta my mind
Wetin you dey do, Wetin you dey do for my head
Wetin you dey find, Wetin you dey find for my head

Get outta my head
Wetin you dey do for my bed oh girl
Baby you dey stall in my head oh girl
Why you come dey do me this oh girl
I close my eyes and you’re all that I see oh girl
Wahala dey cuz you must be one of a kind
Wahala dey cuz you won’t get out of my mind
Wahala dey I wanna go back to the time
Wahala dey
When you were outta my mind
Wahhala dey
Wetin you dey do, Wetin you dey do for my head
Out of my head girl
Wetin you dey find, Wetin you dey find for my head
Wetin you dey do, Wetin you dey do for my head
Oh oh oh girl, out of my head
Wetin you dey find, Wetin you dey find for my head
Get outta my head
I really thought that I moved on
The thing wey you do me e strong
Oh baby when will you be gone
Why you dey my head for so long
Wahala dey
Dey, hala, hala
Wa wa, wahala dey eh eh eh
Wahala dey
Wetin you dey do, Wetin you dey do for my head
Ot of my head girl
Wetin you dey find, Wetin you dey find for my head
Get out of my head
Wetin you dey do, Wetin you dey do for my head
My head, my head, my head