Blessings Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2019
Lyrics
Blessings - Joeboy
...
oh oh ey yea yea yea yea
Omo na blessings on blessings on blessings wey me i de find na blessings on blessings on blessings wey me i de find
So don't worry my brother, my sister you go get your time cuz na blessings on blessings on blessings wey we all de find
Baba God abeg abeg oo i no want to carry last oh na why i de pray and fast oh make my matter make it no go cast oh eh
Baba God abeg abeg oo i no want to carry last oh na why i de pray and fast oh make my matter make it no go cast oh eh eh,
because na blessings on blessings on blessings i de find, na blessings on blessings on blessings wey me i de find
Jesu just answer me, make your blessings cover me i no say you de see wetin i no see, so make you just the protect and they guide me.
Oluwa jor answer me make your blessings cover me i no say you de see wetin i no see, so make you just the protect and they guide me
because na blessings on blessings on blessings wey me i de find na blessings on blessings on blessings wey me i de find
So don't worry ma brother, ma sister you go get your time cuz na blessings on blessings on blessings wey me i de find ah eh
[?][?]
Joeboy pon deck
Oxygen Mix