Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Omotena bad e gan

Wetin you carry for back e deadly gan

Give you all my excess love

Wey dey make your body sing redemption song

Lika this and lika that

Oluwa lo sey wey your body sweet and divine

She be run her mouth while I keep stunting on that ass

Bad girl official

You can call me top class

Joromi or sungba

Mad over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle

Joromi or sungba

Made over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle


Oh oh oh ah ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

Oh oh oh ah ah ah eh

You dey steady blow my mind ajeh

Oh oh oh ah ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

Oh oh oh ah ah ah eh

You dey steady blow my mind ajeh

Para


Slowly steady and boldly

Booty bounce choking

Invest in your body bcos na maximum profit

She working me daily

Driving crazy

I no dey far away

I dey with you closely

Brighter than diamond and her body holy

Be my royal highness when I smoke my blunt leaf

See beneath your beautiful na badderman things

No dulling

Total all your loses for your present profits

Omotena superwoman perfect whining

Omotena monalisa lojay calling

Steady on my ground omo i no sungba

Omotena bad but she no buga

She dey steady blow my mind

Booty Rasta fara lika Jamaican

Joromi or sungba

Mad over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle

Joromi or sungba

Made over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle


Oh oh oh ah ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

Oh oh oh ah ah ah eh

You dey steady blow my mind ajeh

Oh oh oh ah ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

Oh oh oh ah ah ah eh

You dey steady blow my mind ajeh

Para


Joromi or sungba

Mad over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle

Joromi or sungba

Made over you dey steady blow my mind

Omotena do me lika this lika that

Nakupenda or Huppakamnanstyle


Oh oh oh ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

Oh oh oh ah ah eh

Omotena high me like paraga eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status