
On My Own ft. GIDYON Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah
Oooh
They call me Nuelzo
Yeah yeah yeah yeah
No be say I wan do my own
No be say I wan do my thing
No be say I wan
Oooooooh
Gidigan Gidigan Gidigan
Na so you dey hold me wey I no fit fall
My sun e go stand still like Gideon
Enemies dem plan but dem Lori iro
Lori iro omoh dem Lori iro
Na my God design am no be Louis vuitton
I dey drip in glory daily uniform
I get one message oh Philemon yeah
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am for the boy
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am for the boy
Im do am for love do am for love
Do am for love of everyone
Im go do am for you do am for you
Do am for everyone of us
Yeah yeah yeah
Eenie minie miny moe
Eenie minie miny moe
No dey think too much
No dey think of tomorrow
No dey think of tomorrow yeah...
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am for the boy
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am for the boy
So many times I
Felt I could do things on my own
But you know it ain't by strength or muscle oh
See Daddy if no be you
Every other ground wey I stamp
For be sinking sand
Omoh omoh
See the things you do for me
You dey do am all for love (For love)
See the things you give to me (To me)
You dey give am all for love oh (Pure love oh)
So so gidigan gidigan, na so you hold me strong
And I no go fit to fall
Anytime I ball na your name I go call
Cos You never leave me nor forsake me oh...
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am for the boy
No be say I dey do am on my own yeah
Na my God e dey do am on a low for the boy