Goons Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Goons - BADMAN Q
...
Cos I get goons wey go stand for me
Te Te
para tiro tete
Para tiro tete
Para tiro tete
I don’t go looking for trouble
I no go touch osama bear bear
my life on a low
I no wear Wetin my chairman dey wear
I dey my lane o
No stressing
Im minding my business that pays me
You get gun pull the trigger
If you get mind, geti liver
Put it where the sun don’t shine
It’s Better than a sacrifice
The violent shall take it by force
Steady on a badman p
me never ever break the law
Cos I get goons wey go stand for me
Te Te
para tiro tete
Para tiro tete
Para tiro tete
Cos I get goons wey go stand for me
Te Te
para tiro tete
Para tiro tete
Para tiro tete
Cos I get goons wey go stand for me
Never look down
On any man
Created by the most high
Cos from dust we come
And dust we go
Denge pose, coast to coast
Ride around In my lane, never walk alone
And everything wey dey happen is divine
I paid my dues, I’m now coming up
Bullion van to the bank run it up
I don’t go looking for trouble
I no go touch osama bear bear
my life on a low
I no wear Wetin my chairman dey wear
I dey my lane o
No stressing
Im minding my business that pays me
Te Te
para tiro tete
Para tiro tete
Para tiro tete
Cos I get goons wey go stand for me
Te Te
para tiro tete
Para tiro tete
Para tiro tete
Cos I get goons wey go stand for me
Motion!