Ire Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Verse 1: Burger no fit tell Eba how banger soup go be
If you no like my hustle, Alaye Na you sabi
Wetin dey my head oo, Na how to survive
Wetin dey my head oo, Na how to blow
Na money on my mind
And my mind Na my matter
Oh ah ah
My mind Na my matter
Oh ye ye
Hook: Alaye mi, this life Na one chance
Hustle wella wella, make you blow one time
To ba riran dada ko lo wa torchlight
The streets wey we dey, Oga shine eyes
Chorus: oh oh Ire, Ire Wole mi, ire
Mo sase gbare lona
Mo tewo gbare lona
Oh yeah yeah, Ire
Ire Wole mi, ire
Mo sase gbare lona
Mo Duro gbare lona
Verse 2: Everyday I’ve been praying for the blessings of Jah Jehovah
Make e do me good thing, everyday I be dey pray for love
All the streets no wan show me good love
But I know one day dem go dey show me the love that I need oh yeah
Omo make blessings dey follow me ye, moni
Ire make e come my way, blessings make e never leave my placeeee
Make the girls too dey jo for my side
And I want to dey spend moneyyyy
Everyday I be pray for the cash oo
Make I dey spray it all around oo
And I know say my people go love me
And I know say one day I go blow oo