E Pain Me Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Tell me again, how many
Tell me again, how many
Tell me again, how many
Tell me again
I dey analyze gan, yeah
So many things me I wanna shine the light on, yeah, yeah
You go think say I put jazz for tongue, hmm
The industry never ready to put am for song
Why, see
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
I dey load am, kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
Every single day we dey fight
Make the government make dey on our light
We no fit to hear with the gen overnight
So we cut the tail so the dog go dey bite
Oh the comedy 'por
My people never been this sad before
We need to demand for supply to 'por
I've never seen this kind before
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
I dey hold am, kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
I would never lie to ya
E better to run, if you sidon
Marry and then later you born
Pikin go dey wish hin fit to return
(Ah this place wey you born me so)
Oh, wetin be this, diaper cost or wetin I miss
I see one video wey tinubu piss
Na him go lead Nigeria be this
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
I dey hold am kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
E pain me kpa
(Tell me again)
E pain kpa
E pain
E pain kpa
E pain
E pain kpa
E pain
E pain kpa
E pain