She Gat Me ft. Cruise Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
She gat me, she gat me bei!
I say she's my superwoman
Omalicha my baby
She's my superwoman
Omalicha my baby
She gat me, she gat me
She no get no plan b(ei ee!)
I be the man wey she need
Na she dey give me joy on a daily
I want you to know
Anything you want
I go give you my baby
I can't let you go
I'm loving you more
You dey give me joy on a daily
I say she's my superwoman
Omalicha my baby
She's my superwoman
Omalicha my baby
Special she's one of a kind
Girl you
You're my number one
All of the other girls dem be sare wa
Special she's one of a kind
Girl I thought you know you're my number one
All of the other girls dem be sare wa
Sho ma ba mi lo!
Cos for you
I dey mumu
Their is nothing that I won't do
I'm into you
I like your cruise
Girl I'm ready to act the fool
Ife re loma gbemi debe
Boba shife gan gan loshe maje
Na only you I dey put for my head
Express myself just to show that I care
I say she's my superwoman
Omalicha my baby
She's my superwoman
Omalicha my baby
I say she's my superwoman
Omalicha my baby
She's my superwoman
Omalicha my baby
(I really want to make you my superwoman o!)
(It's magic mix baby)
(My superwoman ooo!)
(Super woman o!)
(My super woman o!)
(U ye!)