
Love Low ft. Rhey Osborne & En Afrik Lyrics
- Genre:R&B
- Year of Release:2022
Lyrics
Fine geh
Omo to shun you the vibe yeah
The way you waka you dey blow my divine yeah
Nobody touch you survive yeah
Wambi
Your eye dey give me the feeling
Sey if I no comport you go win me
Light of the world wey you carry
You want give all to me
Spiritual (Spiritual)
Your body spiritual o (Spiritual)
Love o
Baby are we in love now
Are we getting this love low
Love low
(Ouh)
Love o
Baby are we in love no
Are we getting this love low
Love low
(Yeah)
Girl come ride with me
Let me fill your dreams
Girl come ride for me
Let me in your dreams baby
Your eye dey give me the feeling
Sey if I no comport you go win me
Light of the world wet you carry
You wan give all to me
Spiritual (Spiritual)
Your body spiritual o (Spiritual)
Love o
Baby are we in love now
Are we getting this love low
Love low
(Ouh)
Love o
Baby are we in love now
Are we getting this love low
Love low
(Yeah)
Oh
Oh
Oh
Oh, Oh, Oh
Oh
Oh
Oh
Oh, Oh, Oh