
High Me Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
High Me - Vizzy
...
(take a shot down) (take a shot down)
(take a shot down) (take a shot down)
whoo whooa
whoo whoo whooo!!!
oh oh oh oh
oh oh oh oh
Vizzy yea (V I Z Z Y)
if I see babe wey go dey for me,ah no go ever cheat her
the love i'll give you,no go ever bitter
say na you be the weed to my rissler
say girl you cast me spell like magician
cause this loving they make man mad o
and your body sweet pass avocado
e dey make my kini to dey hard o
baby girl make we go two rounds o
me ah no go tire my body na engine (engine)
when other girls dey see us dem dey envy (dem dey envy)
every other man out there wants to have you to (have you to)
come baby girl let me have you to
me ah no go tire my body na engine
when other girls dey see us dem dey envy
every other man out there wants to have you to
come baby girl let me have you to
cuz you don high me, I don kolomental (mental)
now am jazzed up ah no fit to calm down (calm down)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire
cuz you don high me, I don kolomental (i don kolomental oh)
now am jazzed up ah no fit to calm down (ah no fit to calm down oh)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire (ah no fit to tire oh)
back to back oh see dem go chop am oh ( dem go chop am o)
all my people dem dey love am oh (dem dey love am o)
2022 we go make am oh (we go make am o)
all the shit dem dey talk I no go take (I no go take am o)
steady grinding omo no resting (omo no resting)
if you see me omo no stress me (omo no stress me)
nah been working to come out from the trenches (from the trenches)
it been a long journey, shey you get it? (shey you get it)
if I see babe wey go dey for me,ah no go ever cheat her
the love i'll give you,no go ever bitter ( e no go ever bitter oh)
say na you be the weed to my rissler
say girl you cast me spell like magician
cause this loving they make man mad o (mad oh)
and your body sweet pass avocado (avocado)
e dey make my kini to dey hard o (dey hard oh)
baby girl make we go two rounds o
me ah no go tire my body na engine (engine)
when other girls dey see us dem dey envy (envy)
every other man out there wants to have you to (have you)
come baby girl let me have you to
me ah no go tire my body na engine (me ah no go tire my body na engine)
when other girls dey see us dem dey envy (dem dey envy)
every other man out there wants to have you to (wants to have you to)
come baby girl let me have you to
cuz you don high me, I don kolomental (mental)
now am jazzed up ah no fit to calm down (calm down)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire (tire)
cuz you don high me, I don kolomental (i don kolomental oh)
now am jazzed up ah no fit to calm down (ah no fit to calm down oh)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire (ah no fit to tire oh)
give dem hard (give dem hard)
give dem faster (give dem faster)
give me loud oh, e dey make me calm down
give me beat oh, I go go give you banger
this beat sweet oh shey you never taste am
my producer omo shey you no dey tire
my people be like dem no dey tire
be like everybody don smoke something
dem just dey run like a new engine
cuz you don high me, I don kolomental (mental)
now am jazzed up ah no fit to calm down (calm down)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire (tire)
cuz you don high me, I don kolomental (i don kolomental oh)
now am jazzed up ah no fit to calm down (ah no fit to calm down oh)
we dey kill every show wey we enter (wey we enter oh)
my body na engine ah no fit to tire (ah no fit to tire oh)
tire
you don high me (don high me)
now am jazzed up (now am jazzed up)
like a new engine (whooo)
running like a new engineeeee
ineeeee!!!
whooo!!!!
V
I
Z
Z
Y
(Supro mix)