
Yawa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah yeah yeah yeah
Oh la!
Ah ah ah
Jethro gimme the beat oh
Nanya want to sing oh
Oshin nei
I never knew that I fit fall in love
But I fell so deep
Dem kick me like a ball
Oburo kwa ifem chere
Oburo kwa Ifem lo
For real
E bitter ka bitter kola
Otoziri dika soda
So tonight I tell it all
I no go hold am again
This boy agbawalam obi oh
Tonight I bare it all
Cus I no dey go church again oh
I want to go church again oh oh oh
Uh yeah!
Which kain love be this
Which kain yawa be this
Which kain gobe be this oh
See le
Say I never see
Biakene kam jugodi
Which kain love be this ah
Did you know that you made a good Girl Badass
No time say I don badder
I roll with guys with shaba raba
Oh yeah yeah yeah
Did you know that you made a good Girl badder
No time cus I don para
Karma dikwa bad imakwa karma ah
Baba yeah!
Fire
Fire burn hand wey do no good
Cold oh
Catch you if you reggae my blues
I no go hold am again
This boy agbawalam obi oh
Uh yeah!
Which kain love be this (Be this)
Which kain yawa be this (Be this)
Which kain gobe be this oh (Which Kain Gobe be this oh)
See le
Say I never see
Biakene kam jugodi
Which kain love be this ah
I never knew that I fit fall in love
But I fell so deep
Dem kick me like a ball
Oburo kwa ifem chere oburo kwa ifem lo
For real
E bitter ka bitter kola
Otoziri dika soda
So tonight I tell it all
(Yeah yeah yeah)
I no go hold am again
(Yeah yeah yeah)
This boy agbawalam obi oh (This boy Agbawalam obi oh)
Tonight I bare it all (Oh oh oh)
Cus I no dey go church again oh (oh oh oh)
Say I want to go church again oh oh oh
Uh yeah!
Which kain love be this (Be this)
Which kain yawa be this (Be this)
Which kain gobe be this oh (Which kain Gobe be this oh)
See le
Say I never see
Biakene kam jugodi
Which kain love be this ah
Uh uh oh Uh uh
Yeah yeah
Ya le!
Jethro on the beat oh
Nanya oh
Ifochakpi