Everyday ft. DAsmart Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yi yeah
Yeah yeah yeah
Call me dasmart yeah yeah
Call me Zeekrown bobo yeh
You only fail when you quit
No surrender no retreat
Everyday by day lori titi
Only me know what am facing
Many many things wey dey sup
Eni ba lole so
Baba ti gbe mi so ke
Everything ti wa okay
Everyday i dey vibe on vibe
Steady steady on my grind on grind
Baba jowo tete do am on time
Time dey go baba do am on time
As i dey pray
Baba show me mercy
Now am counting my blessings
Double double blessings
Ori owo lo ori mi o
Ori ola lo ori mi o
Owo aje lo owo mi o
Everything i torch make he prosper
Ori owo lo ori mi o
Ori ola lo ori mi o
Owo aje lo owo mi o
Everything i torch make he prosper
Baba show me way fun mi ni blessing
Sa anu mi baba show mercy
Agba ti n de mi ofe se esin
Oju ti ri to i don learn lesson
As i dey pray for the doe oh
Na so i dey pray make i live long oh
Wetin i plan must to grow oh
Bad energy make he no come oh
Say me i pray for blessings from above
Nothing can't stop me to shine shomo
Nobody see me when the boy they Grind oh.
When he dey sweet now you know Shomo.
Abere mi a lo o
Ko na oku ko to di
E o ma le re yin mi o
Laye yi ko o odo odi
Ori owo lo ori mi o
Ori ola lo ori mi o
Owo aje lo owo mi o
Everything i torch make he prosper
Ori owo lo ori mi o
Ori ola lo ori mi o
Owo aje lo owo mi o
Everything i torch make he prosper
Papa suffer
Mama suffer
Suffer dey for african paparanpa
Baba bless me on time i no wan be Woman wrapper
Baba do am make it easy
Too many things man dey reason
Nkan ti ma je sa ni mo n wa kiri
Akoba adaba olorun maje ari
Everyday i dey vibe on vibe
Steady steady on my grind on grind
Baba jowo tete do am on time
Time dey go baba do am on time
As i dey pray
Baba show me mercy
Now am counting my blessings
Double double blessings