![Inhaler](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/13/f6d1047de5ce4b519998e4a3ce27aa2f_464_464.jpg)
Inhaler Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Man don fall for you
Tell the world it is me and you my boo
Yayaya boy
Oh for you, the man don fall
With all the hard wey you do, you sef don dey fall for me oo
My boo, omo i go pick your call
And when you scared and you get confused
Girl I go Dey your door for you oo
Hmm Man don fall for you
Tell the world it is me and you my boo
Girl it is you i choose
Anything you want i do uh hmm
Man don fall for you
Tell the world it is me and you my boo
Girl it is you i choose
Anything you want i do
Wantanamera
You're my inhaler
Girl me no dey fake am, I don fall for you
Wantanamera
You're my inhaler
Girl me no dey fake am, I don fall for you
Hmmm, casted
Girl this your body too janded
Be like the gbedu don blind dem
E dey make Dem dey vibe to the anthem woo
I know that you're too scared to love
When you are ready just hold my hands
I'll take you and go round the world
Girl me i wan let you know seh (Say)
Hmm Man don fall for you
Tell the world it is me and you my boo
Girl it is you i choose
Anything you want i do uh hmm
Man don fall for you
Tell the world it is me and you my boo
Girl it is you i choose
Anything you want i do
Wantanamera
You're my inhaler
Girl me no dey fake am, I don fall for you
Wantanamera
You're my inhaler
Girl me no dey fake am, I don fall for you
I don fall for you
I don fall for youuu
I don fall for you
Fall for youuu
Fall for you
I don fall for youuu
I don fall for you
Fall for youuu