Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2022

Lyrics

This life taught me one thing no bi only blood wey be family

Niggas wey I never crush chale dey dem make ready say dem go die for me

Your own friends cause you agony

Menan si ho but dey step on me

Omo a omo ben wo no enye obiaa nape se wo shini study dem carefully

My homie told me don't lie bro

This one no be for the gram

Show dem de stitches so dem go believe, make you no fall for the glam

Faded jeans and a vans

Boys boys no fans

Meda Nyamease for people I met ny3saa nka joo no chance

Wanna dreams e bi bola chale no bi every bro go fit manage us

My squad adey ball plus bi the same boys from my SHS

Wanhwe yie aa yatwa wo damages

So I stick to the adages

Enamfo bone esei obra papa nti konkonsa no nyinaa ye garbages

No matter the power dem dey use we go push aa till we break am

We go break am

Stay calm

If the song bi good den me dey pon

Never be gone in a minute

Hope we all dey in forever

And don't come to me with the gimmicks

Matia wo aa fakye me manhyeda


We never come play

This no be Ampe

You go fit kill my body but my soul my brother

You can't take

We never come play

This no be Ampe

You go fit kill my body but my soul my brother

You can't take

Why say you dey wish your brotherman to fall

Why say you dey push your brotherman go war

Why say you dey push your brotherman to war

Why say you dey wish your brotherman go fall

Elevating to the brim yeah

I am not even the king yet

Every move is a win yeah

Every move is a win

Mini sane Mini Sane

Aden nti wani sa mi

Mini sane Mini Sane

Maye wo den na wani sa me

Elevating to the brim yeah

I am not even the king yet

Every move is a win yeah

Every move is a win

Mini sane Mini Sane

Aden nti wani sa mi

Mini sane Mini Sane

Maye wo den na wani sa me


All I ever know is

Yeah you gotta note this

I don't wana make it to the top alone I wana take my boys always

But they don't recognize me now

Few people here love me now

Feels like I love that city so much

But they don't love me so much

They cannot kill the vibe bruh

Wish my brother Derrick was alive bruh

I know he rockin with angels

But I'm tryna keep his name alive bruh

I almost put down my pen

Thinking yea that's the end

Until I heard his voice telling me nah you for do am again so


We never come play

This no be Ampe

You go fit kill my body but my soul my brother

You can't take

We never come play

This no be Ampe

You go fit kill my body but my soul my brother

You can't take

Why say you dey wish your brotherman to fall

Why say you dey push your brotherman go war

Why say you dey push your brotherman to war

Why say you dey wish your brotherman go fall

Elevating to the brim yeah

I am not even the king yet

Every move is a win yeah

Every move is a win

Mini sane Mini Sane

Aden nti wani sa mi

Mini sane Mini Sane

Maye wo den na wani sa me

Elevating to the brim yeah

I am not even the king yet

Every move is a win yeah

Every move is a win

Mini sane Mini Sane

Aden nti wani sa mi

Mini sane Mini Sane

Maye wo den na wani sa me

More Lyrics from Kelz WPMG Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status