
Super Power ft. Agoddy & Ajib Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ladies and gentlemen up in the city
Right now they call me the hypertension
I am the palcolly pakally anaphany
Vegas vegas vegas vegas vegas
All the sexy ladies with the freaky bum bum
Let's go show dem say what
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
Oh baby drop your aza body super over
The thing you do man fit to put me to yawa
Body looking good you go finish my raba
You be the dragon wey wan burn me with fire
Give me the loving make I take you to malaysia
Nor be lie sha your body bad sha
Body so high and I spend so high
Coming to the party now we ball so high
I fit to cum like twenty times
Which kind of love when you give man
Wey dey make man wan dey do like magician
Take it over i am going to spend over
Get the plenty money we go ball haba
I will be your dj slow down
I will give you good music
Good music good music
Oshey call me good music
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
What's up you already know the vibe eh
Let the buddy go up and down
Let the buddy go up and down
Buddy buddy buddy buddy buddy go up and down
Na you dey buy na you dey dance
Na you dey spray na you dey whine
Who be this sweet boy na
Way way way way way way way way way
God when god when since two year now
I go love i go love since three year now
God when god when since two year now
I go love i go love i go love since three year now
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
The girls call me super power
Cause my thing dey make her gaga
Cause I got the power I got the ginger
Oh baby drop your aza
Let the buddy go up and down
Let the buddy go up and down
Let the buddy go up and down
Up up up and down
Let the buddy go up and down
Let the buddy go up and down
Let the buddy go up and down
Up up up down