Loading...

Download
  • Genre:Holiday
  • Year of Release:2018

Lyrics

Dide - Kenny K'ore

...


KENNY KORE - DIDE LYRICS


STL on the Beatz


Ehhhhh

Baba l'oke na You I know say E dey reign

Emi a juba, Ẹ gba, iba re eh

E get one matter wey I want make you hear

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Ọta ma n yọ mi, wọn bere pe n'ibo l'Ẹ wa

Wọn ni mi o l'owo, mi o ni mọto, mi o l'ẹwa

Baba, se ìyẹn da? Ehn, se ìyẹn da?

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir

Na only You I get o Dide now Sir

Na only You I need o Dide now sir

Na only You I want o

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir Na only You I call o

Dide now Sir (Nitori mi dide)

Na only you I need o

Dide now Sir (Ninu agbara dide)

Na only You I want o

Dide eh, dide, today eh, dide eh

The experience I want be say

Prepare a table for me so tey

Make e people dey talk say whether I do juju

Dide eh, dide, today eh, dide eh

All my life, it's You that I know oh oh

Prove Yourself on my behalf

But not my will let Yours be done

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir (C'mon ah) Na only You I get o

Dide now Sir (Only You, only You)

Na only You I need o

Dide dahun sir (Have mercy oh Father)

Na only You I want o

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide now Sir

(Teach me to number my days) Na only You I call o

Dide now Sir (Nitori mi dide)

Na only you I need o

Dide now Sir (Ninu agbara dide)

Na only You I want o

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Open up o you gates

Be lifted up you everlasting doors

Let the King of Glory come in, today eh eh

Why should I feel discouraged?

Why should the shadows scorn?

When Jesus is my portion

(C'mon) Dide now Sir

(Answer me God, I take God beg You)

Na only You I get o Dide now Sir

(I believe, help my unbelief)

Na only You I need o Dide now sir

(Teach me to count my blessings) Na only You I want o

Dide eh, dide (And apply my heart to thanksgiving)

Today eh, dide eh

Dide now Sir (Dami l'ohun o)

Na only You I call o Dide now Sir

(Dami l'ohun o o) Na only you I need o

Dide now Sir (Ṣ'e b'ọmọ Rẹ ni mo jẹ)

Na only You I want o

Dide eh, dide, today eh, dide eh

Dide eh eh

Dide eh eh eh

Oh Lord dide

Dide eh...

Uh

Only You I need o, dide

Only You I want o, dide

Na only You I get o, dide dide ah

Na only You I get o, dide Baba

Na only You I get o

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status