
Prayer Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Six oclock in the morning
Make hay while the sun is shining
Sprr bang bang bang
Biggbone pon di bloodclat place
Purebadnezz we sey
Yeah
Six oclock in the morning
Make hay while the sun is shining
Boy dem dey ayard, yh we vibing
We planing, how we surviving
As we dey hustle
So we aim for the doe
We guan so hard
For the success we striving
We working hard to the top of the mountain
As you dey see am so
As we dey do am so
We let them know
As you dey see am so
As we dey do am so
We let them know
We let them know
One time fi de man dem
Two time fi de man dem
Wey dey hustle for streets
One's fi de gyal dem
This one fi de man dem
Wey dey hustle Say a prayer, Prayer
Say a prayer, Prayer
Aso we guan with the rythm
Guan with the flow
Cyant get this feeling
Except you know
The streets that we living
Stealing and killing
You cyant get the meaning
Except you know
Pray to Jah Jah make he butter my bread
All my man dem be running from feds
All the process just to make this bread
Oh God, on dem
Pray to Jah Jah make he butter my bread
All my man dem be running from feds
All the process just to make this bread
Oh God, on dem
One time fi de man dem
Two time fi de man dem
Wey dey hustle for streets
This One's fi de gyal dem
This one fi de man dem
Wey dey hustle Say a prayer, Prayer
Say a prayer, Prayer
Whoosh Ghetto youth
Wake up, make you no delay
Say a Prayer to Jah Jah to make a way
Omo no two square meal, you see mi sey
Thats how we throw that dice, thats how we play
Anywhere you find we
Thugs dem lock it up
Anywhere you find we
We standing and grinding up
Straight to the top
As you dey see am so
As we dey do am so
We let them know
We let them know
One time fi de man dem
Two time fi de man dem
Wey dey hustle for streets
One's fi de gyal dem
This one fi de man dem
Wey dey hustle Say a prayer, Prayer
Prayer