
Lori Iro ft. Faaji Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Sammy JP
Make them free my people men...
Weitin dey sup?
Omofaaji to bad
The government bad you no know
Systematically them dey suffer the common man
Boko Haram bad you no know
Destruction everyday and kidnapping is all they know
It's been a long time coming
Me I no fit carry this matter on top my head
Me I no fit pretend, dey form Odeshi isakaba...
Good education "Lori iro"
Infrastructures "Lori iro"
Employment for my people "Lori iro"
Better transportation "Lori iro"
Yeh yeh clean water, "Lori iro"
Them say dem go feed my people "Lori iro"
Better electricity "Lori iro"
Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh
The earlier we know say these government no like us
The better for us so make we wise up
Because e don tey wey them chock us like Titus
Hmm hmm hmm... hmm
They turned the military men to a tool of oppression
I been think say they were meant to defend us
They fire guns at the peace protesters
Hmm hmm hmm... Hmm
Twenty ten twenty for here (20-10-20)
When the the youths gather men all of them fear "them fear"
Sunday igboho dey tear, change for all of these herdsmen for here "for here"
Nnamdi kanu dey yan,
Naija delta boys draw kala for there "for there" baba
Fela prophecy, now everything come to pass, pass pass
Good education "Lori iro"
Infrastructures "Lori iro"
Employment for my people "Lori iro"
Better transportation "Lori iro"
Yeh yeh clean water, "Lori iro"
Them say dem go feed my people "Lori iro"
Better electricity "Lori iro"
Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh
Them dey fear to regionalize
They really wanna islamatize
Poverty is a beast and they know it so they wan weaponize
Social media is a threat to their eyes "it's a threat to their eyes"
Unemployment's part of what they design
Yahoo yahoo getting stuck in my mind
I refused to be blind
Religion pigotery they wan normalize
Soldiers dying everyday lies. Hmm hmm hmm
Twenty ten twenty for here (20-10-20)
When the the youths gather men all of them fear "them fear"
Sunday igboho dey tear, change for all of these herdsmen for here "for here"
Nnamdi kanu dey yan
Naija delta boys draw kala for there "for there" baba
Fela prophecy, now everything come to pass, pass pass
Hah hah!
2023 don show
Them go come with their big big Agbada dey start to make empty promises
Dey lie give the people
While the 1999 constitution is the major problem
We need a referendum
A constitution that will favor all ethnicity
I say good education "Lori iro"
Infrastructures "Lori iro"
Employment for my people "Lori iro"
Better transportation "Lori iro"
Yeh yeh clean water, "Lori iro"
Them say dem go feed my people "Lori iro"
Better electricity "Lori iro"
Na lie them dey lie everyday for the News and we know oh.
The government bad you no know
Systematically them dey suffer the common man
Boko Haram bad you no know
Destruction everyday and kidnapping is all they know
It's been a long time coming
Me I no fit carry this matter on top my head
Me I no fit pretend, dey form Odeshi isakaba