Wait Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Ohlow
Ahh ahh ahh ah ah
Ehhh
Ohlow
Aje... baby aje je
Tricky oh na na na
I know you wanna chill like dem other girls
You wanna drip like dem other girls eh
You wanna kill
When you pull up with your goons
You be looking good like dem other girls
But me i no dey buy you prada
Louis fendy or gabbana
Your mates dey pull up in a range rover
You need a bigi boy wey go take over
Cause me i no fit afford all this
But i dey try I dey hustle every day eh eh
And me i no fit perform magic
Dem no dey rush destiny or to rush prophecy
See omo you just gas to calm down
All the boys dem they wan see your pant down oh
I am working my lady
Ama come for you when am ready if you wait for me
Mami wait for me
Am out here for the paper
Me i go spoil you later
Mami can you wait for me
Mami wait for me
Am out here for the paper
But if na money be the case
Mami omo me i can't do love ohh
Me i can't do love oh
Omo me i cant do love ohh
Me i can't do love oh
Omo me i can't do love ohh
Me i can't do love oh
Omo me i cant do love ohh
Me i cant do love oh
It's funny you expecting much from a poor boy like me
Shey you wan sack you gee
Omo you don cut my sleep eh
See i wish i could give you more
But my mama gat hopes on me
And i've gat plans and dreams
Na who go come pay my bills
But one day e go alright
I go buy designer for you
Your desires for you
Me i go solve matters for you
See omo you just gas to calm down
All the boys dem they wan see your pant down oh
I am working my lady
Ama come for you when am ready if you wait for me
Mami wait for me
Am out here for the paper
Me i go spoil you later
Mami can you wait for me
Mami wait for me
Am out here for the paper
But if na money be the case
Mami omo me i can't do love ohh
Me i can't do love oh
Omo me i can't do love ohh
Me i cant do love oh
Omo me i can't do love ohh
Me i can't do love oh
Omo me i cant do love ohh
Me i cant do love oh