
ADURA ft. Dairect Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
ADURA ft. Dairect - Yung Kesh
...
I was gone for a minute, Motherfucker thought I fell out
I know say una miss me, For HipHop me I’m here now
Been Working on myself it getting lonely and boring
Chose growth over company, I ain’t even sorry
Cause if I Dey wear rag, won ma nipe won mo mi
And if anything happen, won ma ni pe “ko kan mi”
Mo fun Wo ni duro mo tun fun Wo ni sorry
Mo ni ko ma gara Lo nigboro ko ma gbo mi
Na why I stay focus omo me I’m gonna shine
Say me I no dey whine, Me and my niggas gotta fly
24/7 Lori street omo me i no dey lie
Dem dey look us like say baba una no dey try
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya
Yea I came from a hood where we chop knuckle for breakfast "yea"
I been on traffic yea we moving slow sometimes I flow fast
For The game I be top 9 but they played me foul
I don Gather strikers for niggas that played me fouls
You don't need to fill us
We no be hilux
Oh forgive me lord jesus
I've commit a murder cutting rappers with scissors
So no de stress me I'm processing
"yea" on my way progressing
Have mecy o lord Baba if I don sin
Answer my prayers make I feel your blessings
Make I feel your blessings
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya
Bope Boya, Adura wa ma gba
Without label gan, Records ma ta
Everything ma wa, everything ma da
Awon tan be gan lo ma fara ya