Scopatumana ft. Lil Show Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Super boy dey here Lil show zhadobar
Oh my baby yooo, the way you move
Your body scopatumana
On a scale of 20 you don pass
Like 30 Omo yen bad o kefty
Eyankan bi 50
Ye ye see my baby I say you dey
Shaana, Weatin you carry for back
Be like watermelon
On a scale of 20 you don pass like
30 Omo yen bad o kefty
Eyankan bi 50
Chorus
Say mama mama shake your body
Whine for me bi amala mala
As you dey see me I no like wahala
No like wahala baby I just wan
Dey Mara
Say mama mama shake your body
Whine for me bi amala mala
As you dey see me I no like wahala
No like wahala baby I just wan
Dey Mara
Baby kanipe, you go dey my side tonight o
Kanipe, bring all of the vibes o baby ma gbagbe, baby ma gbagbe sofunwon
Kan panude kan panupanu de de
Eh See I get farm o Omo I swear na big
Portion, see I don dey warn you sote
Say make you take caution
If you know you no wan take caution
I go chop you bi ti Concussion
Lilshow zhadobar
Salam Alaikum aunty Baraka
E di bambiala en toro baraka
O to ojo meta ta riyin ni halaga
Se oja yin o tamo ni
Won ti ji bannar ka
Sebi iwo lo wa ninu video ogologo
Won ti play tape e yaro doko doko
Yee Oya ki Ile gbo toko toko
Zhadobar ti fe wole Koko Koko
Won lo bad gan sound track Vanessa
I go like feature you for my next track
O je ise vector won royin e ni festac
Fejo le ko yodi kinimi ti fe spark
O do Spanky otun fe domi
Oko mi iyawomi nikan ni mo
Le fi do, dey your dey make
I dey my dey chain starboy
O le ri Lorun Davido NEVER NEVER!!!
Chorus
Say mama mama shake your body
Whine for me bi amala mala
As you dey see me I no like wahala
No like wahala baby I just wan
Dey Mara
Say mama mama shake your body
Whine for me bi amala mala
As you dey see me I no like wahala
No like wahala baby I just wan
Dey Mara
Oh my baby yooo, the way you move
Your body scopatumana
On a scale of 20 you don pass
Like 30 Omo yen bad o kefty
Eyankan bi 50