Lifestyle ft. BOI ONEDAH Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
I'm gonna do anything not to make me fall
You see this life I'm leaving
I gats to do more
Nobody see me baby when i dey labour
This your loving gbeko mi
Dem no nice to me
Let nobody come and tasi mi
Dem try to con and dirty me
I'm gonna shine till eternity
Dem no nice to me
Dem no nice to me
I'm gonna shine till eternity till eternity
I'm gonna shine till eternity
Mafilokulolomi
Mi o dasi kan ti ko kanmi
Many times amanda ma tanmi
Dem say my ways too dey cunning
Say too dey cunning
You know me dada that i hate nonsense
Anytime i drop e dey make more sense
No paragraph we dey make sentence
Even for the pack we dey always come first
Puff puff pass e dey always make sense
Plenty talk no dey full basket
Many things wey dey cool man stress
Many stress wey dey bring man sweat
Aye lo aden to lo be
Dem no nice to me
Let nobody come and tasi mi
Dem try to con and dirty me
I'm gonna shine till eternity
Dem no nice to me
Dem no nice to me
I'm gonna shine till eternity till eternity
I'm gonna shine till eternity