Pour Me Water ft. Jaymilli Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yah
Yah
Yah
Hey
Whatsup
If I tell you what Dey sup
You go say I don Dey bluff heyyyy
It's my choice
Tell them say is it my choice
Make dem no go do
Black magic for man
I'm not sorry
For everything I did
I'm not sorry
Everything
I'm not sorry for you huh
I'm sorry?
Never gonna say I'm sorry
You know everything I did
I'm not sorry for you huh
Tell my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
Pour me water for my head
Tell my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
Pour me water for my head
Say my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
For my head
For my head
For my head
For my head
For my head
For my head
Show me one of them
One off them
One off them
Shey you one of them
One of them
One of them
Hy yea
Wetin dey sup
Nothing too much
Me I tell them say me I dey come
Something strong
When go dey move you on
And I bring goons
When like dey gbedun gon
No jonzing
I say no stalking
Energy got me steady moving
Work and earn before I show love
If you don't like winning
I cut you off
Who badder than
They never born
Try not to fight
If you don't own a gun
Who that motherfucker
When cun dey run
I go show you love
Go ask your neighbors
Who badder than
They never born
Many Hennessy
But I'm chilled in my dorm
She wants to love
But I gave her a thug
Better than late
So I made her work more
Tell my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
Pour me water for my head
Tell my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
Pour me water for my head
Say my baby am hot
Right now
Pour me water for my head
For my head
For my head
For my head
For my head
For my head
For my head
Show me one of them
One off them
One off them
Shey you one of them
One of them
One of them
Hy yea