Ohoyin Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Ohoyin - Kefee
...
Okpro kpokure Oghene bree yo kayo
Ohoyin o
Ohoyin o
Dis world wey we dey so na very wicked place
People dey wey no just like to see your face
Wen dem see you smile dem wan to make you frown
And wen den see you go up dem wan to pull you down
Dem go gather dey judge my mata
If dem no stop I say dem go scatta
Cos no weapon form against me shall prosper
I be God pikin fit and proper
Dey think say dey fit stop me now but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit bring me down but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit stop my shine but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit take my life but dey don fail
Ohoyin
See now dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
Dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
Dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
I say dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
See time dey go she never marry
Dem swear for am na de new dem dey carry
See dem dey laugh say she never born
Abi na say she never get her turn
He don graduate he never geti job
Dem dey wait make frustration make am go begin rub
Uuwa gerio vweri nuge
At the right time God don do am again
Dey think say dey fit stop me now but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit bring me down but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit stop my shine but dey don fail
Ohoyin
Dey think say dey fit take my life but dey don fail
Ohoyin
See now dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
Dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
Dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
I say dey don fail ohoyin
Dey don shame ohoyin
Okporo kpokure Oghene bre e yo kayo
Ohoyin oooo haa ha ha
Ohoyin oooo
Adumadubadu adumadubadu
Adumadubadu adumadubadu
Adumadubadu adumadubadu
Adumadubadu adumadubadu
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again win again win again win again hei
Ohoyin
O she kuroo ohoyin
A bi gbuegbue ohoyin
Hei eyy ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again ohoyin
I don win again win again win again win again
Hei ohoyin