
Naira & Kobo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Vibest inna da picture
Ah eh ah
Say
Omo no dey carry your shoulder
The things you dey me sho da
You wan live la vida loca
Sowo batan so ni fimile jakpa
Ja ja ja of opobo
I go spend you my naira and kobo
But as you dey rub me for my head
And saying you love me
Hope say no be bobo
Ja ja ja of opobo
I go spend you my naira and kobo
But as you dey say ahh
I hope say no be bobo
(I'm not a player oh )
I'm not a player oh
For you I still say a prayer oh
I'm hoping that you'll say yeah oh
Cus e don tey wey I dey here oh
Ohhh what is going on
Why you switching like chameleon
Don't treat me like a villian
My heart's racing like a stallion
I'm crying who cut onions
Why you bothered bout opinions
Na you go finish my millions
Girl you deserve a medallion
I don't want to chew more than I can swallow
I know dem plenty wey dey on your parole
I'm just tryna hit the right spots like an arrow
And keep it simple so you'd easily follow
I love how I am feeling now
And I know you dey feel me now
My cup of tea na you be the sugar
So no need to dey buga
Omo no dey carry your shoulder
The things you dey me sho da
You wan live la vida loca
Sowo batan so ni fimile jakpa
Ja ja ja of opobo
I go spend you my naira and kobo
But as you dey rub me for my head
And saying you love me
Hope say no be bobo
Ja ja ja of opobo
I go spend you my naira and kobo
But as you dey say ahh
I hope say no be bobo
(Hope say no be bobo)
(For you mo ma ma nowo lo)
Ja ja ja of opobo
I go spend you my naira and kobo
Ja ja ja of opobo