Life Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Life - Ascor
...
Adey feel
The name is ASCOR
Call me Dhe GudBoi
Okay Ah!
When we see the day light then we bore
Cuz we know say de whole day go be dull
Things make basaaa we try then we fall
Things no be better hunger wey dey call
O God! Why all this?
Some dey enjoy wey some to dey bleed
We dey work harder Buh no food to eat
Father lord we dey hia just provide our needs
Yeah! Money no dey we no dey barber
Da biaa one way my boys no dey shada
As we dey dey for street chale bro no helper
But we know say we blow aah dem go call we Brother
Money no dey we no dey barbar
Da biaa one way my boys no dey shada
As we dey dey for street chale bro no helper
But we know say we blow aah dem go call we Brother
Ebi so Ebi so Life dey
The thing Ebi so Ebi so Life dey
Ma negga Ebi so Ebi so Life dey eeeh!
See things go be better this go be okay
Ebi so Ebi so Life dey
The thing Ebi so Ebi so Life dey
Ma negga Ebi so Ebi so Life dey eeeh!
See things go be better this go be okay
Adey feel..! Broke negga
You call your boys no body pick am
Money no dey nti David kraa mpo se don’t talk
Woay3 so your woman too say shut up
Life no be source oo brother you go catch up
Life de3 saa Abrabo de3 saa
Adane me ho teacher na otwa wo akye abaa
Never give up berma hy3 enkaho daa
Ego pain me sika no ba ah y3 b3 ka sika duro ah
Buh boys we dey grind for de kwacha
I didn’t mean the coin
All I want is the paper
Ye mp3 baako oo y3 p3 cedi ebe dollar
That be why we dey sweat we de hustle for the better
God dey everything go be fine
No nice sika no ba ah wo be y3 fine
Krakye Wo y3 Jon morrow you go be guy
That girl wey dey resh you ono aah b3 ka hi
3y3 saa
Ebi so Ebi so Life dey
The thing Ebi so Ebi so Life dey
Ma negga Ebi so Ebi so Life dey eeeh!
See things go be better this go be okay
Ebi so Ebi so Life dey
The thing Ebi so Ebi so Life dey
Ma negga Ebi so Ebi so Life dey eeeh!
See things go be better this go be okay
Adey Feel aah
Keep hustling brother yo go gain
Prayer be the key make you never take it play
3n3 wo Di tugyimi morrow long grain
You for sweat on a bike morrow you go fly plane (peeww!)
Man we dey taya taya enemy
Estill dey on fire fire 3ben ah you go clap
They say we be joh boy so we no dey brag
Buh lef see dem go sing wonna track
Money no dey we no dey barber
Da biaa one way my boys no dey shada
As we dey dey for street chale bro no helper
But we know say we blow aah dem go call we Brother
Ebi so Ebi so life dey yeah yeah yeah yeah
O nana na ni nana ney
So life dey
Oh yeah yeah yeah eeah
M Jhay on the mix
Adey Feel