Spotify Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Be my woman let me womanize you
I'll sing for you I will vocalize you
In the night girl I will recognize you
Tele mi lo le make I legalize you
Make you listen to my Spotify, I no dey lie
Girl na you bin dey my mind when I dey write
So forget about your past life, I'm giving you the best life
Shey we no go combine
What your wanting
Baby tell me I'm ready I'm gonna give you something now
What's with all your fronting
With this your waka your baka na matter wey dey cause kasala
Me I no fine like Jidenna
Forget about Vanessa
Don't really care about your mister
So think am I go do you better
Keep you safe under my umbrella like Rihanna
Take a bullet for you mo Kuti like Fela
Ontop your matter my baby I swear I fit to murder
My brain don dey scatter No go fit to find another
Take you round the world Paris Miami
E no go bad if we fit to marry
Inside this your belle na pikin you go carry
Mo ti so fun maami mo ti reni fi saya mi
Make you listen to my Spotify, I no dey lie
Girl na you bin dey my mind when I dey write
So forget about your past life, I'm giving you the best life
Shey we no go combine
What your wanting
Baby tell me I'm ready I'm gonna give you something
What's with all your fronting
With this your waka your baka na matter wey dey cause kasala
Me I no fine like Jidenna
Forget about Vanessa
Don't really care about your mister
So think am I go do you better
My baby you are doing well o