Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Oh na na

Gbo ohun oludamz yee

Dem say fear boy wey never collect ooo

My heart de open

Money see to let ooo

So many things I for like do

So many places I for like go

But I end up for sango

And no be say I no Sabi sing ooo

But taba pe 20 na one pesin go first go

This life no just balance at all

Unemployment benefit no be for all

Boys de rise and fall like btc

We no get chance to show on mtv


Joo baba bimose n ko Orin yi ooo

Jo wo gbo ohun mi

Gbo adura mio oooo


Me self wan dorime eee

Na why I de je koripe

Get my blessings no delay eee

I no wan de talk kanipe

I no fit lie say mama tell me say

But her fasting and prayer na everyday

I never act selfish

Didn't even pray for an AP on wrist

When write my wishlist

Didn't wish for diamond on my teeth

Just prayed for my friends and family

They were the ones who stood by me

Blaka blaka you go see

For those who wished death pon me

Go down on my kneels

And pray to jah for more Ps

Rugged is the streets

So jah forgive all my sins

Been trying to survive

That's why I got blood on my jeans

Preaching the word out here

With my sweet melody


Nobody de for me

When things de hard for me

When sapa de hug me

You run away from me

Now wey you need money you con de call on me

My brother I am sorry

Me I still no get shi shi


Make anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Make anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Make anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Make anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Make anointing fall on me

Make Jehovah cover me

Anointing fall on me

Me my friends and family

Anointing fall on me

Fall on me

Fear boys

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status