Alhamdullillah Lyrics
- Genre:Country
- Year of Release:2022
Lyrics
Talk about the bad days
With niggas sad Days
Smoking loud all night
Yet we no dey highways
So many talents lost
Down to the six feet
So many homies still
Roaming on the District
Say you de alive no mean
Say you pass the defeat
Only thing I know is that
Prayer is the secret
Prayer is the secret brother
Make you no de give up
Pull up
Put yourself in da levels
Say you get am today
No mean say make you f up
Whatever you do brother
You still need a backup
Just because Dem no get
No mean say make you lockup
Put your hommies through
The right part no de lockup
Person wey you shenk today
Fit become your helper
Person wey you no give
Update fit become your loader
Payback time brother
You no go like am
Thank God say we too
We don de make am
Alhamdullillah Alhamdullillah
That I'm still alive
Alhamdullillah Alhamdullillah
I no steal before i chop