Cure My Craze Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2017
Lyrics
Cure My Craze - Frank D'Nero
...
I woke up this morning
I woke up this morning
I woke up this morning (this morning, this morning)
I woke up this morning with a smile on my face
See this fire, mehn I no wan erase
Everybody see me, them say I don craze
But them no know say true-true I don craze
The previous night, mehn I know what I faced
Every technicality wey she give me I taste
Even condomi wey she give me I taste
Oh boy see sweety, this one nah face to face (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam)
So me and you just go dey-dey (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam, madam)
So me and you just go dey-dey
You see this girl, you put a smile on my face
Na wetin wey you do me? See me I dey shake
I say I want you pass the national cake
Abi you no know say na true-true no be fake?
I dey jonzi-jonze like say I don take
My personality, them say nah psychia-case
You hold my remote, and when you pause me I dey stay
You go to cure my craze, I say today na today (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam)
So me and you just go dey-dey (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam, madam)
So me and you just go dey-dey
Hold it, see this girl I say your time e don reach (story, story)
The point wey be say this your opoh go finish (story, story)
The move wey you dey move dey make my body to dey move
Girl I no know wetin and wetin wey you dey do
You jam me on a cruise on a very high race
You dey show yourself, every time and place
The captain of my team, player of the game
You go cure my craze, I say today nah today (you must to cure my craze oh)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam)
So me and you just go dey-dey (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (if you want me and you we go race oh)
Girl I take you back home to my base
So me and you just go dey-dey
Woah, woah, woah, woah-woah
I say na wetin you do me oh?
Woah, woah, woah, woah-woah
You dey make me dey off and craze for you like this oh
Woah, woah, woah, woah-woah
Baby, my head dey turn around, around oh
Woah, woah, woah, woah-woah
E dey do me like say, if you leave me I go die ye (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (cure my craze oh, madam)
Girl I take you back home to my base (madam)
So me and you just go dey-dey (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam, madam)
So me and you just go dey-dey
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race
Girl I take you back home to my base (madam)
So me and you just go dey-dey (madam)
You must to cure my craze (madam)
If you want me and you we go race (madam)
Girl I take you back home to my base (madam, madam)
Me and you just go dey-dey
You must to cure my craze, you go cure my craze