Messiah (feat. Asake) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2022
Lyrics
Messiah (feat. Asake) - Whise Boi
...
Whise Boi
Ololade mi Asake
P craze
Where my guys dem dey
Shayo dey
Trabaye carry me trabaye
Where my guys dem dey
Ah nibo
Shayo dey
Trabaye carry me trabaye
Iwo lo’n sun
Toye kolo hustle
Gbagbe go she sele
Alaye lo hustle
Order zul
Because I order zul
You wan con dey claim zazoo
Make you no dey form zazoo
Oh messiah
Hear my prayer
All the ladies go shenk me
If I no get the mula
Oh messiah answer my prayer
Me self wan dey ball like jj okocha
I wan dey ball like timaya
I wan dey ball like mumpha
I wan dey ball like wizzy
Make the all world dey see me for tv
I no wan dey smoke like naira
But I wan dey disturb Nigerian
Make I dey give dem the lamba
Lamba wey go make dem dey scatter
Shock wan
Astala vista
Why dem no dey like me for insta
If I no get the raba
Tell me how I wan take tell my mama
Is been on a long way come timo tin
Wa hit song
Now have gotten the hit song
I go give dem till thy kingdom come
Omo to’n so
Robo bumbum
This your big waste dey make me
Dey cum cum
If you cum cum I go cum cum
Make I fikifaka
make i torche your bum bum
This your backside dey make
Dey backslide
Oya baby shake that thing
Oya no go waist time
Oh messiah
Hear my prayer
All the ladies go shenk me
If I no get the mula
Oh messiah answer my prayer
Me self wan dey ball like jj okocha
I wan dey ball like timaya
I wan dey ball like mumpha
I wan dey ball like wizzy
Make the all world dey see me for tv
I no wan dey smoke like naira
But I wan dey disturb Nigerian
Make I dey give dem the lamba
Lamba wey go make dem dey scatter
Shock wan
Crazy. p kill dem