Trenches Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Eh ye hum hum
Hotermanianananana
Ina d trenches hmmm
Ina d trenches hmmm
Ina d trenches hmmm
Ina d trenches hmmm
Sound it
Back in days in a d ghetto
Back in d days in a d trenches
Back in d days in a d trenches
Back in d days in a ghetto
Back in d days in a d trenches
My eye see many things wetin Man no ft yarn iffa play you
Cassette bruh uno go believe
Mami babami won duro demi Kin gba grammy
Na my dream ambition mke I Turn superstar
D matter long d story long Olohungbo oma saa ehh
Money is importanta
Mhebi eyaan lobi dan tata
Eledami jor eleda mi jor majen Talaka
Eledami jor eleda mi jor majen Talaka
Baba God oro mi d owo re
Majenki end up in nothing
Mibi ti awon egbe mi tin laa
Baba majen bawon toro je
Bem waiting for d boy
Bem waiting for d boy mke e Fall i aint dat guy
Dey waiting for d boy mke e Jonze I ain't dat guy
Dey don't believe in me wer i Come from now dem b feeling Me like a jamb form
So i count my blessings one by One and leave them all to jah
When my time come make i Blow ti won ba somile maja
Ti won ba somile maja
Back in days ina d ghetto
Back in d days ina d trenches
Back in d days ina d trenches
Back in d days ina ghetto
Back in d days ina d trenches My eye see many things wetin
Man no ft yarn iffa play you Cassette bruh uno go believe
Mami babami won duro demi Kin gba grammy
Na my dream ambition mke I Turn superstar
D matter long d story long Olohungbo oma saa ehh
Money is importanta
Shebi eyaan lobi dan tata
Eledami jor eleda mi jor majen Talaka
Eledami jor eleda mi jor majen talaka