
Aiye ft. Rayboi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
As I dey pray
I still dey sin but Lord have mercy ooo yeah
The street wey me dey so swear e no easy oooo yeah
So many things wey mouth don chop wey belle no fit show ooo
Omo iya mi focus jeki ori pe cuz you got make this doe oooo
Oh yeah
To make it no easy no relent my brother
Ti nba rowo ra meat ma rowo je gala
I dey on the street e don tey
Bless me make I bless home I don pray
Wo rora jaiye life na turn by turn
Mi ole ba won se guy I no feel run
E dey on my mind to buy it for momma
But mi o fe kanju go buy this hummer
What your niggas doing follow them do
But a wise dog no go follow lion rule
Wetin you dey find shey two years of fame
Carry on my brother don't forget the shame
Wait for your time aje oma drop
Hustle tight yeah leave the rest to God
Na street you dey omo Iya mi wise up
All man for himself rayboi fill your own cup
As I dey pray
I still dey sin but Lord have mercy ooo yeah
The street wey me dey so swear e no easy oooo yeah
So many things wey mouth don chop wey belle no fit show ooo
Omo iya mi focus jeki ori pe cuz you got make this doe oooo
Oh yeah
Was now living life I wish to live
Money on my mind money to give
I got hurt same time learn to forgive
Bless me God things I plan to achieve
Mo ni assignment many thing to update
You wanna know can show you how to relate
Sebi tele them say they can't greet us
Now I dey my lane na them dey rush us
Many guys on the street wanna dine with devil
I dey my lane tori e mo se n hustle
Tesu ba fun e ni five oma fi gba double
I dey with my God olorun mi wa able
Aiye aiye aiye olere e
But I got make this doe
I drop the fear the bag I chase
So I'm not letting go oh no
Oooo mo ma lowo yi o
Say mo ma na lowo yi o
I drop the fear the bag I chase
So I'm never letting go