![Who Dey breet](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/85fe012b375f4fac8f3fd789f070ac3b_464_464.jpg)
Who Dey breet Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Billz to the world .
(Shaddex on the mix)
OLORUNNISHOLA Billz again (eei ee I Eeh )
ARO DOLLARS…..eeeh Daz wah dey calling me
Jeje,,jeje,,je
Hmmm….. Watimagbo
Hmmm…..Watimagbo
Hmmm… watimagbo.
Everybody with their own problem
Anything wey dem talk…iwo mawobe
Who goes there?!!!!! Don’t go there!
Where money no Dey… me I no dey there.
F**k anysh!t… me I no dey care.
K*ll dem all .. me I no dey fear .
I be small dude wey no like to Dey stress…..
I no dey lie I’m,, Kizz Daniel.
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!.
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?..ee (breet).
Watimagbo… (Am a presidential )
Watimagbo.. (with some credentials )
Watimagbo..(Aro Dollars )
Watimagbo…(aah ahn ah ahn)
Watimagbo… (Am a presidential )
Watimagbo.. (with some credentials )
Watimagbo..(Aro Dollars )
Watimagbo…(aah ahn ah ahn)
Who Dey?.. Who dey echo
Forward lemi…Eeyan pecco
Anyhow e wan be.. me I don’t know.
Sha ti get money,kudi, Ego.
What are you saying?….say where dem dey?
ME .. Am a Badman.. Towobade won a de panumo.
No be lie (lie lie).. me I dey try (try try)
I dey work hard (hard hard) coz I wan go high (high high).
No be lie (lie lie).. me I dey try (try try)
I dey work hard (hard hard) coz I wan go high (high high).
I dey try…., BILLZ ON THE MIC
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!.
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?…..breet!
Who dey?………..breet!
Shey nah you Dey?..ee (breet).
Watimagbo… (Am a presidential )
Watimagbo.. (with some credentials )
Watimagbo..(Aro Dollars )
Watimagbo…(aah ahn ah ahn)
Watimagbo… (Am a presidential )
Watimagbo.. (with some credentials )
Watimagbo..(Aro Dollars )
Watimagbo…(aah ahn ah ahn)
Watimagbo…sho mo PECCO
Watimagbo.. FORWARD
Watimagbo..ee Aaron
Watimagbo…Fakky Teejay
Watimagbo… Sho mo Baron
Watimagbo.. TIde blockchain
Watimagbo..eee ee Mide click
Watimagbo.. Makeekberry
Watimagbo…young wire exchange
Watimagbo.. Almìghtÿ Drēhžÿ
Watimagbo..Shokulele
Watimagbo…Danny young
Watimagbo… Sho mo Labman
Watimagbo.. Ibrahim Ladi
Watimagbo..Tundex judgement
Watimagbo.. hmm hmmm