
Hadiza Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Hadiza - Shoday
...
Hadiza...
Hadiza...
Hadiza...
Hadizaaaaaa
Ko mije like I'm Pizza
Fly you to Paris ah
This one no be Sambisa
Hadizaaaaaa
Ko mije like I'm Pizza
Fly you to Paris ah
This one no be Ssss.....
Anywhere wey you wan make we go
I go go o
I be Zombie
I follow follow o
I get action
Like Ogogo o
Sleep on you girl?
oh no no
Anywhere wey you wan make we go
I go go o
I be Zombie
I follow follow o
I get action
Like Ogogo o
Sleep on you girl?
Oh no no
no o
Malo bo aso
Ki lo Fe she
Wan wait on us
Tell me shut up
One week or more
Dem go hail us
Shake your booty
Spendi dollar
Ayi bon bon bon
Let me see your bum bum bum
Baby ko ma gbon gbon gbon
Ko ma pon Dan Dan
I'm a sinner (naaaa)
Your body dey soul (clean my soul oh oh)
I'm a winner (winner ahh)
If you gree, I go go kolo
Oh no no no
Oya see gbege