Don't care Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I Dey, I Dey in love I swear
My heart done bump like air
You take me unaware, I swear
Your Body, body hot gon I swear
For you I greedy no share
You make me feel ife
Ife mi, mo feran re
You no be like bolanle
You no carry my heart play
Steady you always dey pray
For me ooo
I don't care what they say or hear
Na with you I feel care
Something wey sincere
I promise you my heart
I no go leave your side
I go stand by you
Till the day I die
Oh my God oh my God
Oh my God na big bum bum
Big bum bum dey make me cum
When I cum I feel on top
Top top I still need more
So so moan abi small small
Soso Monta on God you bada
Give me raba I done para
This matter na big palava
My wife self done talki tire
She jjst want make retire
But old soldier never dies
I don't care what they say or hear
Na with you I feel care
Something wey sincere
I promise you my heart
I no go leave your side
I go stand by you
Till the day I die
I no go die
Cause I love you with the whole of my heart
So I go come back for you
Even if nyansh carry me comot
Oh my God oh my God
Oh my God na big bum bum
Big bum bum dey make me cum
When I cum I feel on top
Top top I still need more
So so moan abi small small
Soso Monta on God you bada
Give me raba I done para
This matter na big palava
My wife self done talki tire
She jjst want make retire
But old soldier never dies
So mi so
Mi so mi
Fa la ti
Do re mi