PARTY Lyrics
- Genre:Dancehall
- Year of Release:2022
Lyrics
(won ni won wa mi, won ni won wa mi,
(its hamstardabloodyproducer) won ni won wa mi, BADBOY GRIN)
Tonight we go party, Shayo sef go dey girls go dey (girls go dey)
we no go dull, we go vibe
Shayo after shayo, Flex and dance
understand
say problem no dey finish...hhhh
we go parte (we go parte), parte after parte (parte after parte)
o le pa mi layo.o, if e sure for you..... je kaa joooo.... je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Another banger, allahu akhbar
see d backside, bi ofiliganga
i won't be shattered, she said make we do m fast fast
kilowi, miogbori..i, ayemi odowo e baba mi
e romo yii oti oti lo foor fomo yii, aleyi aaa super gidi gan nii..i
we go parte (we go parte), parte after parte (parte after parte)
o le pa mi layo.o, if e sure for you..... je kaa joooo.... je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Now dem been dey notice , i dey given dem back to back, every friday night i no dey sleep for my house, shogbo shogbo, u no say me i no dull, and i no dull..... i no dull
if no be party, ati shayo ati moti ati gboja sara, oju ti leri, ooo ati gberu sara oju mi ti leri
bad influence is what they phrasing me with
Who i roll with is who u wanna chill with, only for the money is why m doing this (is why m doing this)
we go parte (we go parte), parte after parte (parte after parte)
o le pa mi layo.o, if e sure for you..... je kaa joooo.... je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Ma.lo parte.......... we go parte
PARTE AFTER PARTE