If No Be God Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
ZEE.....
Who kno kno Go ye
BWGM...
Thank God say man know be God oh
Wetin dey boy for don turn oh
Despite the rough that I have been through
I know Go give up for life
oyayayah
if I know Go reach there o I can never be here oh (ayayaya) so me I say to myself oh say I Go make am oh
If know be God
If know be God oh........ Ehey boys for no see chop uh (boys for know see chop)
If know be God
If know be God oh....... Ehey boys for no see chop uh (boys for know see chop)
Even dem Go mute me
Buh dem know fit mute my Grace (Ahan)
Everybody fit make am cause na only God know roads pass
If you know dey worry
Do the best you can do
If nobody send you try to send yourself...
Wetin dey ginger me na em be say if I know Go reach there oh I can never be here oh ayayaya
Wetin dey ginger me na em be say if I Go reach there oh I can never be here oh oh yayayah
If know be God
If know be God oh...... Ehey boys for no see chop uh (boys for no see chop)
If know be God
If know be God oh..... Ehey boys for no see chop uh uh( boys for no see chop)
Who know Get kno dey vex oh
Work and pray for your time oh
Wetin Go be know Go pass oh
Buh if you Get know forget house oh
Use your head know Go fall oh
Don't bite dey finger that feed you I hope you know where you come from so ginger yourself
Wetin dey ginger na em be say if I know Go reach there oh I can never be here oh ayayaya
Wetin dey ginger me na em be say if I Know Go reach there oh
I can never be here oh oh yayayah
If know be God
If know be God oh..... Ehey boys for no see chop uh huh( boys for no see chop)
If know be God
If Know be God oh..... Ehey boys for no see chop uh huh( boys for no see chop)