Gratitude Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
When I call you
You dey answer
When you show up
Devil run away
When you stand tall,
Obodo deliki
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
Me no fit count the blessings
Wey you give to me
Even when the bad man dem
Want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
God who made me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo
1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, yeah we taking over
Let me know what you see
When you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shots ina the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
God who made me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
God who made me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o